Beatra Logo
Beatra
PremiumOminaisuudet
Tuki
Beatra Logo
Beatra

Yritys

  • Ominaisuudet
  • Tietoa
  • Blogit
  • FAQ
  • Dokumentaatio

Yhteisöt

  • Beatra-yhteisö
  • Parhaat palvelimet
  • Suosituimmat Käyttäjät
  • Parhaat soittolistat
  • Suosituimmat kappaleet
  • Suosituimmat artistit
  • Suosituimmat Yhteenveto

Hyödylliset linkit

  • Oma botti
  • Beatra-yhteenveto
  • Kumppanit
  • Botin tila
  • Botin komennot
  • Premium
  • Korttistudio
  • Tuki
  • Kutsu botti

Oikeudelliset

  • Oikeudelliset
  • Tietosuojakäytäntö
  • Käyttöehdot
  • Osto- ja hyvityskäytäntö
  • Evästeet

© 2026 Beatra. Kaikki oikeudet pidätetään.

Codesharen tuote
God Abeg

God Abeg

Boy MullerYouTube

0Toistoa
0mKuunneltu
0%Ohitustahti
Styles:african music

Kuuntele / Esikatselu

Myös palveluissa
Avaa alkuperäinenYouTubeDeezerQobuz

Yi

Just because say me and you no dey talk again

No mean say make you dey spoil my name

No mean say make you dey spoil my na-me, yi-yi

Abeg, abeg if dem ask you "where I dey?"

Just tell them say "I dey okay oh"

Tell them say "me, I dey okay"

'Cause it's only normal for people wey be best of friends (best of friends)

Say e reach one day and dem no talk again (no talk again)

Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f'ògun ọdun

Òwè Yorùbá má lò sọ bẹh

I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall

Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn

As you say you no wan see me go far

When e reach my own time, then you fit to go blind

God abeg, God abeg (God abeg)

Enemies wey be like friends (wey be like friends)

Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)

Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)

God abeg, God abeg (God abeg)

Enemies wey be like friends (wey be like friends)

Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)

Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)

Ṣèbi na wetin man do man, wey dey make man do bad oh

Kò yè mi ni pátò (kò yè mi ni pátò, oh-oh)

You suppose understand reasons wey make a full grown man ghost

So, if you no hear from me (so, if you no hear from me)

Ọmọ, I dey face one or two nọni, ah-ahh (I dey face one or two nọni, ah-ahh)

Na only me sabi, ibi ti bátá ẹsẹ tin tá mi (ibi ti bátá ẹsẹ tin tá mi)

Naso my brother, it is only normal for people wey be best of friends

Say e reach one day and dem no talk again (no talk again)

Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f'ògun ọdun

Òwè Yorùbá má lò sọ bẹh

I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall

Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn

As you say you no wan see me go far

When e reach my own time, then you fit to go blind

God abeg, God abeg (God abeg)

Enemies wey be like friends (wey be like friends)

Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)

Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)

God abeg, God abeg (God abeg)

Enemies wey be like friends (wey be like friends)

Very soon, kò má ṣè pẹ (kò má ṣè pẹ)

Use my glory b'òju wọn jẹ (b'òju wọn jẹ)

(Powerrz, Powerrz)

Lähde: LRCLIB

30 päivän aktiivisuus

Ei vielä samankaltaisia kappaleita

Ei kuuntelijatietoja

Ei palvelintietoja

Ei viimeaikaisia toistoja

Ensimmäinen kerta: Jul 8Viimeksi soitettu: Jul 8, 07:45 PMKappaleen kesto: 3:11