Beatra Logo
Beatra
PremiumFunktionen
Support
Beatra Logo
Beatra

Unternehmen

  • Funktionen
  • Über uns
  • Blogs
  • FAQ
  • Dokumentation

Gemeinschaften

  • Beatra-Community
  • Top Server
  • Top Benutzer
  • Top Playlists
  • Top-Songs
  • Top-Künstler
  • Top-Zusammenfassungen

Nützliche Links

  • Eigener Bot
  • Beatra Zusammenfassung
  • Partner
  • Bot-Status
  • Bot-Befehle
  • Premium
  • Karten-Studio
  • Support
  • Bot einladen

Rechtliches

  • Rechtliches
  • Datenschutzrichtlinie
  • Nutzungsbedingungen
  • Kauf- und Rückerstattungsrichtlinie
  • Cookies

© 2026 Beatra. Alle Rechte vorbehalten.

Ein Produkt von Codeshare
Abule

Abule

PatorankingYouTube

1Wiedergaben
1mGehört
0%Skip-Rate
Styles:african music

Anhören / Vorschau

Auch auf
Original öffnenYouTubeDeezer

Hold am tight

Hold am jeje

Fun killer fun killer

This is another story o for my mind

Make I tell you wetin happen for abule

Bout this big party inside my abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him girlfriend Shile

Ghetto girls dem dey like takasufe

So many pretty girls dey inside my mule

I just dey wonder say which kind party eh

Everything yapa everything dey

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why l hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Omoge whine am you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way to Niger Delta

Na we get am

Plenty olololo

Gyal'em nuff o ogologo

I just wan sharply take one photo

Before the baba dem tell us to go

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Quelle: LRCLIB

30-Tage-Aktivität

Wiedergabequelle

Beatra Bot
100%

Noch keine ähnlichen Songs

Keine Hörer-Daten

Keine Server-Daten

Keine letzten Wiedergaben

Erstmals gesehen: Sep 3Zuletzt gespielt: Sep 3, 03:22 PMTitellänge: 3:19Ø Fertigstellung: 100%