Beatra Logo
Beatra
PremiumFunktionen
Support
Beatra Logo
Beatra

Unternehmen

  • Funktionen
  • Über uns
  • Blogs
  • FAQ
  • Dokumentation

Gemeinschaften

  • Beatra-Community
  • Top Server
  • Top Benutzer
  • Top Playlists
  • Top-Songs
  • Top-Künstler
  • Top-Zusammenfassungen

Nützliche Links

  • Eigener Bot
  • Beatra Zusammenfassung
  • Partner
  • Bot-Status
  • Bot-Befehle
  • Premium
  • Karten-Studio
  • Support
  • Bot einladen

Rechtliches

  • Rechtliches
  • Datenschutzrichtlinie
  • Nutzungsbedingungen
  • Kauf- und Rückerstattungsrichtlinie
  • Cookies

© 2026 Beatra. Alle Rechte vorbehalten.

Ein Produkt von Codeshare
Charm

Charm

RemaYouTube

8Wiedergaben
20mGehört
38%Skip-Rate

Anhören / Vorschau

Auch auf
Original öffnenYouTubeDeezerQobuz

London (London, London)

Another banger (banger)

Come here, wetin dey worry you?

Bring body, make I rock am, yeah-yeah

I know you senior me

I get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you?

Why you wan dey buga oh?

Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body, I must soco, ah

Surfing with this body

Make we run am on a low-keyy

Baby, you know me

E get as you go move wey I no go 'gree

Come, make I drive your mm

Come, make I drive this your jalo-pyy

Baby, allow me tip you off with alawee

See body oh (see body, see body oh)

Egbami oh (egbami, egbami oh)

E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)

Me self, me oh

Me, I don jam wetin pass me oh

Come here, wetin dey worry you?

Bring body, make I rock am, yeah-yeah

I know you senior me

I get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you?

Why you wan dey buga oh?

Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body, I must

You too dey form with this love of a thing

Baby eh, let me, let me

Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, "eh naira no dey help"

You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh

E no dey-bend

Oya, follow my command

Baby, do like I do

Baby, front and back

Baby, boombah ka-boom-boom, soco, ah

Surfing with this body

Make we run am on a low-keyy

Baby, you know me

E get as you go move wey I no go 'gree

Come, make I drive your mm

Come, make I drive this your jalo-pyy

Baby, allow me tip you off with alawee

Come here, wetin dey worry you?

Bring body, make I rock am, yeah-yeah

I know you senior me

I get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)

Why you wan dey buga oh?

Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body, I must soco, ah

Surfing with this body

Make we run am on a low-keyy

Baby, you know me

E get as you go move wey I no go 'gree

Come, make I drive your mm

Come, make I drive this your jalo-pyy

Quelle: LRCLIB

30-Tage-Aktivität

Wiedergabequelle

Beatra Bot
100%

Quell-Plattform

Beatra
100%
Come Over (Remix)

Come Over (Remix)

Jorja Smith

In Fact (feat. Gabzy)

In Fact (feat. Gabzy)

Melvitto

NANANINA

NANANINA

NEXOS

Petit Boze (feat. Biffty)

Petit Boze (feat. Biffty)

Biga*Ranx

Hm Hm hm

Hm Hm hm

Youka

Vergetures

Vergetures

James Marron

Discipline

Discipline

Wamen

Maria Maria (feat. The Product G&B)

Maria Maria (feat. The Product G&B)

Santana

Coco Chanel

Coco Chanel

Meryl

Incendeia

Incendeia

MC Kevin o Chris

Joro

Joro

Wizkid

Mockingbird

Mockingbird

Eminem

1
bar

bar

1 plays · 3m

2
Minirage

Minirage

4 plays · 2m

1
Manko

Manko

4 plays · 12m

Aug 31

2
He's Cheating!

He's Cheating!

1 plays · 8m

Jul 26

Manko

Manko

by Minirage

Aug 31, 01:17 PM

Manko

Manko

by Minirage

Aug 27, 12:07 PM

Manko

Manko

by Minirage

Aug 23, 12:40 AM

Manko

Manko

by Minirage

Aug 22, 06:18 PM

He's Cheating!

He's Cheating!

by bar

Jul 26, 07:20 AM

Erstmals gesehen: Jul 8Zuletzt gespielt: Aug 31, 01:17 PMTitellänge: 3:24Ø Fertigstellung: 100%