Beatra Logo
Beatra
プレミアム機能
サポート
Beatra Logo
Beatra

会社

  • 機能
  • 概要
  • ブログ
  • FAQ
  • ドキュメント

コミュニティ

  • Beatraコミュニティ
  • トップサーバー
  • トップユーザー
  • トッププレイリスト
  • トップソング
  • トップアーティスト
  • トップサマリー

便利なリンク

  • 専用ボット
  • Beatra サマリー
  • パートナー
  • ボットステータス
  • ボットコマンド
  • プレミアム
  • カードスタジオ
  • サポート
  • ボットを招待

法的事項

  • 法的事項
  • プライバシーポリシー
  • 利用規約
  • 購入および返金ポリシー
  • クッキー

© 2026 Beatra. 全著作権所有。

Codeshareの製品
Fi Kan We Kan

Fi Kan We Kan

BNXNYouTube

0再生数
0m視聴済み
0%スキップ率
Styles:afrikanische musik

再生 / プレビュー

ほかのサービスでも
元のページを開くYouTubeDeezer

(Fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan) Ob'

(Fi'kan we'kan nnkan) Obah (fi'kan we'kan nnkan)

(Fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan)

(Fi'kan we'kan nnkan) what dem-a say?

(Fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan...)

I'm going so tey, I'm going that way

Ṣo fi nnkan we?

Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we

Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we

Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan-

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

Oh, as you can see, something wey no dey for me

I no fit put my mind, you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C

Oh, as you can see, something wey no dey for me

If you don't say that you're for me, it's no guarantee

I no fit say you be my padi

For my money, mo le ka ẹ mọ one corner

For my balance, you no straight, my guy, you too kana

I enter small yawa for your matter

You dey owe me, you wan dey come

Fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan

You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan

You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan

You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan

Why you wan dey fi'kan we'kan nnkan? Fi'kan we'kan nnkan

You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan

Pay me my money, make I ball small

Stop all the long talk, I no dey forum

Me, I wan sungbalaja with my day ones, my day ones

I no fit let my enemies shame me gan-an

Na why me I no dey rest, I always dey work

Coward, if I say I wan lazy gan-an

I go pick money before I pick my babe call

Because e dey stop nonsense, you dey hate on me, how market?

If I fall, ọmọ, make I bend

Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?

Stand fit before I change my color, color

I dey talk, you dey talk, shut up

Me wey be wèrè, I no be bọlọ

Ṣebi, you be mama? Ebo, l'm fed up, uh-uh-uh

You wan dey fi'kan we'kan nnkan (fi'kan), fi'kan we'kan nnkan (fi'kan we, uh)

You wan dey fi'kan we'kan nnkan (ayy, yeah), fi'kan we'kan nnkan (baby mama o)

Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nnkan o)

Fi'kan we'kan nkan (fi'kan we'kan nnkan o)

You wan dey fi'kan we'kan nnkan (fi'kan we'kan nnkan o), fi'kan we'kan nnkan (mm-mm)

(Fi nnkan we nnkan, nnkan we)

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

(Ṣo fi nnkan we nnkan? Nnkan we)

出典: LRCLIB

30日間のアクティビティ

Very Soon

Very Soon

BNXN

Pidgin & English

Pidgin & English

BNXN

Big Bum Bum

Big Bum Bum

Kidd Carder

everyday

everyday

Fireboy Dml

Xtra Cool

Xtra Cool

Young Jonn

Love

Love

Burna Boy

Laho II

Laho II

Shallipopi

Bandana

Bandana

Fireboy Dml

Bad Vibes

Bad Vibes

Ayra Starr

Who’s Dat Girl

Who’s Dat Girl

Ayra Starr

Colorado

Colorado

Johnny Drille

Finesse

Finesse

Pheelz

リスナーデータなし

サーバーデータなし

最近の再生なし

初回確認: Jul 8最終再生: Jul 8, 07:06 PMトラック長: 2:39