Beatra Logo
Beatra
プレミアム機能
サポート
Beatra Logo
Beatra

会社

  • 機能
  • 概要
  • ブログ
  • FAQ
  • ドキュメント

コミュニティ

  • Beatraコミュニティ
  • トップサーバー
  • トップユーザー
  • トッププレイリスト
  • トップソング
  • トップアーティスト
  • トップサマリー

便利なリンク

  • 専用ボット
  • Beatra サマリー
  • パートナー
  • ボットステータス
  • ボットコマンド
  • プレミアム
  • カードスタジオ
  • サポート
  • ボットを招待

法的事項

  • 法的事項
  • プライバシーポリシー
  • 利用規約
  • 購入および返金ポリシー
  • クッキー

© 2026 Beatra. 全著作権所有。

Codeshareの製品
Ye

Ye

Burna BoyYouTube

2再生数
12m視聴済み
50%スキップ率

再生 / プレビュー

ほかのサービスでも
元のページを開くYouTubeDeezer

Oh baby, your body's on fire

My nigga die for nothing, ah

My nigga die for nothing, ah

Die for nothing, ah

My nigga die for nothing, ah

My nigga die for nothing, ah

My nigga

Oluwaburna

Eh-eh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

This one na gbedu wey dey ja pata

Me, I no get time, I dey da pada

Dada cover my face, calling me Lagbaja

Biggie man, wey no dey wear agbada

Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?

G-Wagon, or the Bentley?

The girl dem riding with me

I no fit die for nothing

My nigga, what's it gon' be?

G-Wagon, or the Bentley?

The girl dem riding with me

I no fit die for nothing

Make you know say anything wey you do, dem must commentate

(I can't come and kill myself)

So anything wey I dey do, I dey try to dey do am my way

(I can't come and kill myself)

Plenty, plenty, plenty suffer wey we face

Just to make sure money dey

But my people dem go say

I no wan kpai, I no wan die

I no wan kpeme, I wan enjoy

I wan chop life, I wan buy motor

I wan build house, I still wan turn up

Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?

G-Wagon, or the Bentley?

The girl dem riding with me

I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon' be?

G-Wagon, or the Bentley?

The girl dem riding with me

I no fit

Different things dem happening

Schemes and packaging

Inna one night, four shows I'm juggling

Flow like the ocean, my boat I'm paddling

Shout out Shina Peller, that's my bro, my family

Frozen chains

When it comes to money, I dey concentrate

Make I tell you straight, you are not my mate

If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say

I no wan kpai, I no wan die

I no wan kpeme, I wan enjoy

I wan chop life, I wan buy motor

I wan build house, I still wan turn up

Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?

G-Wagon, or the Bentley?

The girl dem riding with me

I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon' be?

G-Wagon, or the Bentley?

The girl dem riding with me

I no fit, die for nothing

Oluwaburna

Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye

Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye

Oh baby, your body's on fire

Eh, body's on fire

Oh baby, your body's on fire

Eh, body's on fire

出典: LRCLIB

30日間のアクティビティ

再生ソース

Beatra Bot
100%

ソースプラットフォーム

Beatra
100%
Last Last

Last Last

Burna Boy

On the Low

On the Low

Burna Boy

Joro

Joro

Wizkid

soso

soso

Omah lay

Remember

Remember

Asake

Asiwaju

Asiwaju

Ruger

No Wahala

No Wahala

1da Banton

Pidgin & English

Pidgin & English

BNXN

love nwantiti (ah ah ah)

love nwantiti (ah ah ah)

CKay

Did You See

Did You See

J Hus

Infinity

Infinity

Olamide

Okay

Okay

Adekunle Gold

1
someperson

someperson

1 plays · 0m

1
The last stand only the guys

The last stand only the guys

1 plays · 1m

Aug 31

The last stand only the guys

The last stand only the guys

by someperson

Aug 31, 02:49 AM

初回確認: Aug 15最終再生: Aug 31, 02:49 AMトラック長: 3:51平均完了率: 100%