

Too many things dey sup in my head o
Try take a look if your eye no red o
I dey work i dey pray i dey fast on a reg o
But still i no know why i dey here
Them say ilfey be war make i dey look back
Make my driver no go loose hin track
Soo me i dey my lane, me i no loosegard
Oh why - dont know why
Oh why - dont know why
Oh why - dont know why
Oh why - dont know why
Oh why - dont know why
Them say ilfey be war make i dey look back
Make my driver no go loose hin track
Soo me i dey my lane, me i no loosegard
Oh why - dont know why
Oh why - dont know why
Oh why - dont know why
Oh why
Puff and pass to your guy wey dey in pain
Shayo ooo
Make he smoke make hin sorrows go away
Follow go
Cause wetin eye don see
I wish I've unseen
My life full of highs and lows
Like the tides on seas
Whenever I'm like my body all drawn down
And nothing bin dey console me
Whenever I'm like my body on lockdown
Like nothing bin dey control me
Ofo fun aye
O fall f'aye
Back then o fo f'aye
Bad energy go far away
I no get time today oo ahh
Too many things dey sup in my head
Try take a look if your eye no red o
I dey work i dey pray i dey fast on a reg o ah
But still i no know why i dey here
Oh why - don't know why
Oh why - don't know why
Oh why - don't know why
Oh why - don't know why
Oh why - don't know why
Bron: LRCLIB
Nog geen vergelijkbare nummers
Geen luisteraarsdata
Geen serverdata
Geen recente weergaven