Beatra Logo
Beatra
PremiumFunksjoner
Support
Beatra Logo
Beatra

Selskap

  • Funksjoner
  • Om
  • Blogger
  • FAQ
  • Dokumentasjon

Fellesskap

  • Beatra Fellesskap
  • Topp Servere
  • Toppbrukere
  • Topp Spillelister
  • Toppsanger
  • Topp Artister
  • Topp Sammendrag

Nyttige Lenker

  • Egen bot
  • Beatra Sammendrag
  • Partnere
  • Bot-status
  • Bot-kommandoer
  • Premium
  • Kortstudio
  • Support
  • Inviter Bot

Juridisk

  • Juridisk
  • Personvernerklæring
  • Vilkår for bruk
  • Kjøps- og refusjonspolicy
  • Informasjonskapsler

© 2026 Beatra. Alle rettigheter reservert.

Et produkt fra Codeshare
Abule

Abule

PatorankingYouTube

1Avspillinger
1mLyttet
0%Hopprate
Styles:african music

Lytt / Forhåndsvisning

Også på
Åpne originalenYouTubeDeezer

Hold am tight

Hold am jeje

Fun killer fun killer

This is another story o for my mind

Make I tell you wetin happen for abule

Bout this big party inside my abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him girlfriend Shile

Ghetto girls dem dey like takasufe

So many pretty girls dey inside my mule

I just dey wonder say which kind party eh

Everything yapa everything dey

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why l hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Omoge whine am you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way to Niger Delta

Na we get am

Plenty olololo

Gyal'em nuff o ogologo

I just wan sharply take one photo

Before the baba dem tell us to go

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Kilde: LRCLIB

30-dagers aktivitet

Avspillingskilde

Beatra Bot
100%

Ingen lignende låter ennå

Ingen lytterdata

Ingen serverdata

Ingen nylige avspillinger

Første gang sett: Sep 3Sist spilt: Sep 3, 03:22 PMSporlengde: 3:19Gjennomsnittlig fullføring: 100%