Beatra Logo
Beatra
PremiumFunktioner
Support
Beatra Logo
Beatra

Företag

  • Funktioner
  • Om
  • Bloggar
  • FAQ
  • Dokumentation

Gemenskaper

  • Beatra Gemenskap
  • Topp Servrar
  • Toppanvändare
  • Topp Spellistor
  • Topplåtar
  • Topp Artister
  • Topp Sammanfattningar

Användbara Länkar

  • Egen bot
  • Beatra Sammanfattning
  • Partners
  • Botstatus
  • Botkommandon
  • Premium
  • Kortstudio
  • Support
  • Bjud in Bot

Juridiskt

  • Juridiskt
  • Integritetspolicy
  • Användarvillkor
  • Köp- och återbetalningspolicy
  • Cookies

© 2026 Beatra. Alla rättigheter förbehållna.

En produkt från Codeshare
Way Too Big

Way Too Big

Burna BoyYouTube

0Spelningar
0mLyssnat
0%Hoppfrekvens

Lyssna / Förhandsvisning

Även på
Öppna originaletYouTubeDeezer

I dey tell you my guy

You know my style

E no be jazz

Dem dey sell am for eBay

If you say you get mind

And you wanna try

You go-go die, iberibe

It's been a landslide for a long time

But dem no wan believe me

All of una combine

Shey you wan try?

Oya do am, if e easy

Who bad enough? Who do it like me?

Make una call my cellular (Wait)

Your back and your spinal cord, e go break

If you carry my weight

Because I'm way too big

Way too big to be fucking with you (To be fucking with you)

Because I'm way too smart

Way too smart to be fucking with you (Fucking with you)

Because I'm way too cool

Way too cool to be losing my cool

(OluwaBurna)

Truly, truly

I bring the thunder like Muri

They say I'm on drugs, ti mi o mu ri

But everything them talk still no dey do me

Them say na because me I be skuri

Before my life changed, I lived in a movie

Used to roll with the shank just like Julie

Still Popcaan 'cause I'm unruly

Beat my case 'cause of hung jury

Took my place as the shine-shine bobo of the Nigerian breweries

Because I'm way too big

Way too big to be fucking with you (To be fucking with you)

Because I'm way too smart

Way too smart to be fucking with you (Fucking with you)

Because I'm way too cool

Way too cool to be losing my cool

(Because I'm way too big)

(Because I'm way too big)

Na your problem

Anything you say, na your problem

Anything you say, na your problem

Hey! Na your problem

Anything you say, na your problem

Anything you say, na your problem

I dey tell you my guy

You know my style

E no be jazz

Them dey sell am for eBay

If you say you get mind

And you want to try

You go-go die, iberibe

It's been a landslide for a long time

But them no wan believe me

All of una combine

Shey you wan try?

Oya do am, if e easy

Källa: LRCLIB

30-dagarsaktivitet

Dem Dey

Dem Dey

Burna Boy

Pidgin & English

Pidgin & English

BNXN

99

99

Olamide

Dangbana Riddim

Dangbana Riddim

Bella Shmurda

i'm a mess

i'm a mess

Omah lay

2Factor

2Factor

Young Jonn

Billionaires Club

Billionaires Club

Olamide

INDUSTRY MACHINE

INDUSTRY MACHINE

Odumodublvck

Che Che (feat. Asake)

Che Che (feat. Asake)

Young Jonn

Cash App

Cash App

Bella Shmurda

Laho II

Laho II

Shallipopi

Na So

Na So

Shallipopi

Ingen lyssnardata

Ingen serverdata

Inga senaste spelningar

Första gången sedd: Jul 8Senast spelad: Jul 8, 08:11 PMSpårlängd: 3:20