Beatra Logo
Beatra
PremiumFunciones
Soporte
Beatra Logo
Beatra

Compañía

  • Funciones
  • Acerca de
  • Blogs
  • FAQ
  • Documentación

Comunidades

  • Comunidad Beatra
  • Servidores Top
  • Mejores Usuarios
  • Listas de Reproducción Top
  • Mejores Canciones
  • Artistas Top
  • Mejores Resúmenes

Enlaces Útiles

  • Bot propio
  • Resumen de Beatra
  • Socios
  • Estado del Bot
  • Comandos del Bot
  • Premium
  • Estudio de Tarjetas
  • Soporte
  • Invitar Bot

Legal

  • Legal
  • Política de Privacidad
  • Términos de Servicio
  • Política de compra y reembolso
  • Cookies

© 2026 Beatra. Todos los derechos reservados.

Un producto de Codeshare
Abule

Abule

PatorankingYouTube

1Reproducciones
1mEscuchado
0%Tasa de omisión
Styles:african music

Escuchar / Vista previa

También en
Abrir originalYouTubeDeezer

Hold am tight

Hold am jeje

Fun killer fun killer

This is another story o for my mind

Make I tell you wetin happen for abule

Bout this big party inside my abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him girlfriend Shile

Ghetto girls dem dey like takasufe

So many pretty girls dey inside my mule

I just dey wonder say which kind party eh

Everything yapa everything dey

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why l hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Omoge whine am you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way to Niger Delta

Na we get am

Plenty olololo

Gyal'em nuff o ogologo

I just wan sharply take one photo

Before the baba dem tell us to go

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Fuente: LRCLIB

Actividad

Origen de reproducción

Beatra Bot
100%

Aún no hay canciones similares

Sin datos de oyentes

Sin datos de servidor

Sin reproducciones recientes

Visto por primera vez: Sep 3Última reproducción: Sep 3, 03:22 PMDuración de la pista: 3:19Compl. media: 100%