Beatra Logo
Beatra
PremiumFonctionnalités
Support
Beatra Logo
Beatra

Entreprise

  • Fonctionnalités
  • À propos
  • Blogs
  • FAQ
  • Documentation

Communautés

  • Communauté Beatra
  • Meilleurs serveurs
  • Meilleurs Utilisateurs
  • Meilleures listes de lecture
  • Meilleures Chansons
  • Meilleurs artistes
  • Meilleurs Résumés

Liens utiles

  • Bot perso
  • Résumé Beatra
  • Partenaires
  • Statut du bot
  • Commandes du bot
  • Premium
  • Atelier de Cartes
  • Support
  • Inviter le bot

Légal

  • Légal
  • Politique de confidentialité
  • Conditions d'utilisation
  • Politique d’achat et de remboursement
  • Cookies

© 2026 Beatra. Tous droits réservés.

Un produit de Codeshare
Abule

Abule

PatorankingYouTube

1Lectures
1mÉcouté
0%Taux de saut
Styles:african music

Écouter / Aperçu

Aussi sur
Ouvrir l’originalYouTubeDeezer

Hold am tight

Hold am jeje

Fun killer fun killer

This is another story o for my mind

Make I tell you wetin happen for abule

Bout this big party inside my abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him girlfriend Shile

Ghetto girls dem dey like takasufe

So many pretty girls dey inside my mule

I just dey wonder say which kind party eh

Everything yapa everything dey

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why l hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Omoge whine am you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way to Niger Delta

Na we get am

Plenty olololo

Gyal'em nuff o ogologo

I just wan sharply take one photo

Before the baba dem tell us to go

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Source : LRCLIB

Activité d'écoute

Source de lecture

Beatra Bot
100%

Aucun titre similaire pour l'instant

Aucun auditeur trouvé

Aucun serveur trouvé

Aucune activité récente

Première écoute: Sep 3Dernière lecture: Sep 3, 03:22 PMDurée de la piste: 3:19Achèvement moyen: 100%