Beatra Logo
Beatra
प्रीमियमसुविधाएं
समर्थन
Beatra Logo
Beatra

कंपनी

  • सुविधाएं
  • के बारे में
  • ब्लॉग
  • FAQ
  • दस्तावेज़ीकरण

समुदाय

  • Beatra समुदाय
  • शीर्ष सर्वर
  • शीर्ष उपयोगकर्ता
  • शीर्ष प्लेलिस्ट
  • टॉप गाने
  • शीर्ष कलाकार
  • टॉप सारांश

उपयोगी लिंक

  • अपना बॉट
  • Beatra सारांश
  • पार्टनर
  • बॉट स्थिति
  • बॉट कमांड्स
  • प्रीमियम
  • कार्ड स्टूडियो
  • समर्थन
  • बॉट आमंत्रित करें

कानूनी

  • कानूनी
  • गोपनीयता नीति
  • सेवा की शर्तें
  • खरीद और धनवापसी नीति
  • कुकीज़

© 2026 Beatra. सर्वाधिकार सुरक्षित।

Codeshare का एक प्रोडक्ट
Koroba

Koroba

Tiwa SavageYouTube

0बार बजाया
0mसुना गया
0%छोड़ने की दर
Styles:r&b

सुनें / पूर्वावलोकन

इन पर भी
मूल खोलेंYouTubeDeezer

Okay, ehn?

London

I no come this life to suffer

If I follow politician

You go hear am for paper

They go call am prostitution

Who no like enjoyment?

If money dey for pocket

Sheybi na national budget e, oh

E go blow like trumpet, eh

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro

Oya carry on

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koro-kuru, koroba, koroba, koroba

Oya everybody carry your something

You say, "Darling, I'm watching you"

Small thing, you don mugu

You come dey shout ole

The money you no work for

Bad commando

You carry overload

Yawa dey, igboro

Se o wole? Ko wole

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro

Oya carry on

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koro-kuru, koroba, koroba, koroba

Oya everybody carry your something

I don't mean to bother you at all

Monkey dey work, e baboon dey chop

Kilamiti, you say you be talk and do oga

Tell me wetin you fit do

I don't mean to bother you at all

Monkey dey work, e baboon dey chop

Kilamiti, you say you be talk and do oga

Tell me wetin you fit do

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro

Oya carry on

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koro-kuru, koroba, koroba, koroba

Oya everybody carry your something

(I don't mean to, I don't mean to)

(I don't mean to, I don't mean to)

स्रोत: LRCLIB

30 दिन की गतिविधि

Confession

Confession

Babyboy AV

Woman

Woman

Rema

Bounce

Bounce

Rema

No Dey Form

No Dey Form

Babyboy AV

Amapiano

Amapiano

Asake

Mad Over You

Mad Over You

Runtown

Caro

Caro

Wizkid

Shekini

Shekini

P-Square

Dior

Dior

Ruger

Soco

Soco

Starboy

Girlfriend

Girlfriend

Ruger

Eminado

Eminado

Tiwa Savage

कोई श्रोता डेटा नहीं

कोई सर्वर डेटा नहीं

हाल की कोई बजाई नहीं

पहली बार देखा: Jul 8आखिरी बार बजाया: Jul 8, 06:43 PMट्रैक की लंबाई: 2:36