Beatra Logo
Beatra
प्रीमियमसुविधाएं
समर्थन
Beatra Logo
Beatra

कंपनी

  • सुविधाएं
  • के बारे में
  • ब्लॉग
  • FAQ
  • दस्तावेज़ीकरण

समुदाय

  • Beatra समुदाय
  • शीर्ष सर्वर
  • शीर्ष उपयोगकर्ता
  • शीर्ष प्लेलिस्ट
  • टॉप गाने
  • शीर्ष कलाकार
  • टॉप सारांश

उपयोगी लिंक

  • अपना बॉट
  • Beatra सारांश
  • पार्टनर
  • बॉट स्थिति
  • बॉट कमांड्स
  • प्रीमियम
  • कार्ड स्टूडियो
  • समर्थन
  • बॉट आमंत्रित करें

कानूनी

  • कानूनी
  • गोपनीयता नीति
  • सेवा की शर्तें
  • खरीद और धनवापसी नीति
  • कुकीज़

© 2026 Beatra. सर्वाधिकार सुरक्षित।

Codeshare का एक प्रोडक्ट
Way Too Big

Way Too Big

Burna BoyYouTube

0बार बजाया
0mसुना गया
0%छोड़ने की दर

सुनें / पूर्वावलोकन

इन पर भी
मूल खोलेंYouTubeDeezer

I dey tell you my guy

You know my style

E no be jazz

Dem dey sell am for eBay

If you say you get mind

And you wanna try

You go-go die, iberibe

It's been a landslide for a long time

But dem no wan believe me

All of una combine

Shey you wan try?

Oya do am, if e easy

Who bad enough? Who do it like me?

Make una call my cellular (Wait)

Your back and your spinal cord, e go break

If you carry my weight

Because I'm way too big

Way too big to be fucking with you (To be fucking with you)

Because I'm way too smart

Way too smart to be fucking with you (Fucking with you)

Because I'm way too cool

Way too cool to be losing my cool

(OluwaBurna)

Truly, truly

I bring the thunder like Muri

They say I'm on drugs, ti mi o mu ri

But everything them talk still no dey do me

Them say na because me I be skuri

Before my life changed, I lived in a movie

Used to roll with the shank just like Julie

Still Popcaan 'cause I'm unruly

Beat my case 'cause of hung jury

Took my place as the shine-shine bobo of the Nigerian breweries

Because I'm way too big

Way too big to be fucking with you (To be fucking with you)

Because I'm way too smart

Way too smart to be fucking with you (Fucking with you)

Because I'm way too cool

Way too cool to be losing my cool

(Because I'm way too big)

(Because I'm way too big)

Na your problem

Anything you say, na your problem

Anything you say, na your problem

Hey! Na your problem

Anything you say, na your problem

Anything you say, na your problem

I dey tell you my guy

You know my style

E no be jazz

Them dey sell am for eBay

If you say you get mind

And you want to try

You go-go die, iberibe

It's been a landslide for a long time

But them no wan believe me

All of una combine

Shey you wan try?

Oya do am, if e easy

स्रोत: LRCLIB

30 दिन की गतिविधि

Dem Dey

Dem Dey

Burna Boy

Pidgin & English

Pidgin & English

BNXN

99

99

Olamide

Dangbana Riddim

Dangbana Riddim

Bella Shmurda

i'm a mess

i'm a mess

Omah lay

2Factor

2Factor

Young Jonn

Billionaires Club

Billionaires Club

Olamide

INDUSTRY MACHINE

INDUSTRY MACHINE

Odumodublvck

Che Che (feat. Asake)

Che Che (feat. Asake)

Young Jonn

Cash App

Cash App

Bella Shmurda

Laho II

Laho II

Shallipopi

Na So

Na So

Shallipopi

कोई श्रोता डेटा नहीं

कोई सर्वर डेटा नहीं

हाल की कोई बजाई नहीं

पहली बार देखा: Jul 8आखिरी बार बजाया: Jul 8, 08:11 PMट्रैक की लंबाई: 3:20