Beatra Logo
Beatra
प्रीमियमसुविधाएं
समर्थन
Beatra Logo
Beatra

कंपनी

  • सुविधाएं
  • के बारे में
  • ब्लॉग
  • FAQ
  • दस्तावेज़ीकरण

समुदाय

  • Beatra समुदाय
  • शीर्ष सर्वर
  • शीर्ष उपयोगकर्ता
  • शीर्ष प्लेलिस्ट
  • टॉप गाने
  • शीर्ष कलाकार
  • टॉप सारांश

उपयोगी लिंक

  • अपना बॉट
  • Beatra सारांश
  • पार्टनर
  • बॉट स्थिति
  • बॉट कमांड्स
  • प्रीमियम
  • कार्ड स्टूडियो
  • समर्थन
  • बॉट आमंत्रित करें

कानूनी

  • कानूनी
  • गोपनीयता नीति
  • सेवा की शर्तें
  • खरीद और धनवापसी नीति
  • कुकीज़

© 2026 Beatra. सर्वाधिकार सुरक्षित।

Codeshare का एक प्रोडक्ट
Run To God (R.T.G)

Run To God (R.T.G)

HotkeedYouTube

1बार बजाया
7mसुना गया
0%छोड़ने की दर
Styles:afrikanische musikpop

सुनें / पूर्वावलोकन

इन पर भी
मूल खोलेंYouTubeDeezerQobuz

I'm not where I want to be

But I'm not where I used to be

Dem say, "Wetin go be, go be"

No be for who don die, my G

So many people wey don fail

No be say them no sabi

You know life is a game of luck

May we be among the lucky ones

So anytime e tough (onyeoma)

I dey always run to God (onyeoma)

'Cause anything we talk (onyeoma)

Na only am no go take screenshot (onyeoma)

You know say anytime things hard (onyeoma)

I dey run to Allah (onyeoma)

Because anything we yarn (onyeoma)

Na only am no go take screenshot (onyeoma)

Lately I've been listening to Gunna

As I dey push my P

As I dey run my thing

Before I turn 19

Lately I've been listening to Omah lay

May be Soso take my pain away

You know I always like to dey my dey

Make a nigga no go spoil my day, ah

Eye wey don see like 99

Hundred battle only me face like 99

I had to go through many pains, I can't deny

And the thing dey burst my brain, ah

On top another man I can't rely

'Cause e fit to throw me under the bus along the line

Anybody fit to switch up at any time

So don't feel too comfortable, ah

So anytime e tough (onyeoma)

I dey always run to God (onyeoma)

'Cause anything we talk (onyeoma)

Na only am no go take screenshot (onyeoma)

You know say anytime things hard (onyeoma)

I dey run to Allah (onyeoma)

Because anything we yarn (onyeoma)

Na only am no go take screenshot (onyeoma)

Onyeoma

Onyeoma

Onyeoma

Onyeoma

स्रोत: LRCLIB

30 दिन की गतिविधि

प्ले स्रोत

Beatra Bot
100%

अभी तक कोई समान गाना नहीं

कोई श्रोता डेटा नहीं

कोई सर्वर डेटा नहीं

हाल की कोई बजाई नहीं

पहली बार देखा: Aug 13आखिरी बार बजाया: Aug 13, 11:38 PMट्रैक की लंबाई: 2:22औसत पूर्णता: 100%