Beatra Logo
Beatra
प्रीमियमसुविधाएं
समर्थन
Beatra Logo
Beatra

कंपनी

  • सुविधाएं
  • के बारे में
  • ब्लॉग
  • FAQ
  • दस्तावेज़ीकरण

समुदाय

  • Beatra समुदाय
  • शीर्ष सर्वर
  • शीर्ष उपयोगकर्ता
  • शीर्ष प्लेलिस्ट
  • टॉप गाने
  • शीर्ष कलाकार
  • टॉप सारांश

उपयोगी लिंक

  • अपना बॉट
  • Beatra सारांश
  • पार्टनर
  • बॉट स्थिति
  • बॉट कमांड्स
  • प्रीमियम
  • कार्ड स्टूडियो
  • समर्थन
  • बॉट आमंत्रित करें

कानूनी

  • कानूनी
  • गोपनीयता नीति
  • सेवा की शर्तें
  • खरीद और धनवापसी नीति
  • कुकीज़

© 2026 Beatra. सर्वाधिकार सुरक्षित।

Codeshare का एक प्रोडक्ट
Calm Down

Calm Down

RemaYouTube

3बार बजाया
8mसुना गया
0%छोड़ने की दर

सुनें / पूर्वावलोकन

इन पर भी
मूल खोलेंYouTubeDeezerQobuz

(Vibez)

Another banger

Baby, calm down, calm down

Girl, this your body e put my heart for lockdown

For lockdown, oh, lockdown

Girl, you sweet like Fanta, Fanta

If I tell you say I love you no dey form yanga, oh, yanga

No tell me no, no, no, no, whoa-whoa-whoa-whoa

Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love

You got me like, "Whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa"

Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, mm-mm

I see this fine girl, for my party she wear yellow

Every other girl they dey do too much, but this girl mellow

Naim I dey find situation I go use take tell am hello

Finally I find way to talk to the girl but she no wan follow

Who you come dey form for? (Mm-hm)

Why you no wan comform? (Mm-hm)

Then I start to feel her bum-bum (mm-hm)

But she dey gimme small-small

I know say she sabi pass that one (mm-hm)

But she feeling insecure

'Cause her friends go dey gum her like chewing gum

Go dey gum her like chewing gum

Baby, calm down, calm down

Girl, this your body e put my heart for lockdown

For lockdown, oh, lockdown

Girl, you sweet like Fanta, Fanta

If I tell you say I love you no dey form yanga, oh, yanga

No tell me no, no, no, no, whoa-whoa-whoa-whoa

Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love

You got me like, "Whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa"

Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, mm-mm

As I reach my house I say make I rest small (make I rest small)

As me I wake up na she dey my mind (na she dey my mind)

Day one, day two, I no fit focus (I no fit focus)

Na so me I call am, say make we link up (say make we link up)

As I start to dey tell her how I feel, na my heart dey race

Baby girl, if you leave me I no go love again

Because e get many girls wey put my heart for pain

Shebi, you feel my pain?

Baby, calm down, calm down

Girl, this your body e put my heart for lockdown

For lockdown, oh, lockdown

Girl, you sweet like Fanta, Fanta

If I tell you say I love you no dey form yanga, oh, yanga

No tell me no, no, no, no, whoa-whoa-whoa-whoa

Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh

Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love

You got me like, "Whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa"

Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, mm-mm

स्रोत: LRCLIB

30 दिन की गतिविधि

प्ले स्रोत

Beatra Bot
100%

स्रोत प्लेटफ़ॉर्म

Beatra
100%
Asiwaju

Asiwaju

Ruger

Charm

Charm

Rema

People

People

Libianca

Love Me JeJe

Love Me JeJe

Tems

Soundgasm

Soundgasm

Rema

soso

soso

Omah lay

understand

understand

Omah lay

Last Last

Last Last

Burna Boy

Peru

Peru

Fireboy Dml

No Wahala

No Wahala

1da Banton

Lonely At The Top

Lonely At The Top

Asake

Joro

Joro

Wizkid

1
[AGOD]Marzotic

[AGOD]Marzotic

1 plays · 3m

1
Moonroxkz🔥🍃's server

Moonroxkz🔥🍃's server

1 plays · 8m

Aug 8

Moonroxkz🔥🍃's server

Moonroxkz🔥🍃's server

by [AGOD]Marzotic

Aug 8, 05:05 AM

पहली बार देखा: Jul 8आखिरी बार बजाया: Aug 8, 05:05 AMट्रैक की लंबाई: 3:59औसत पूर्णता: 100%