Beatra Logo
Beatra
प्रीमियमसुविधाएं
समर्थन
Beatra Logo
Beatra

कंपनी

  • सुविधाएं
  • के बारे में
  • ब्लॉग
  • FAQ
  • दस्तावेज़ीकरण

समुदाय

  • Beatra समुदाय
  • शीर्ष सर्वर
  • शीर्ष उपयोगकर्ता
  • शीर्ष प्लेलिस्ट
  • टॉप गाने
  • शीर्ष कलाकार
  • टॉप सारांश

उपयोगी लिंक

  • अपना बॉट
  • Beatra सारांश
  • पार्टनर
  • बॉट स्थिति
  • बॉट कमांड्स
  • प्रीमियम
  • कार्ड स्टूडियो
  • समर्थन
  • बॉट आमंत्रित करें

कानूनी

  • कानूनी
  • गोपनीयता नीति
  • सेवा की शर्तें
  • खरीद और धनवापसी नीति
  • कुकीज़

© 2026 Beatra. सर्वाधिकार सुरक्षित।

Codeshare का एक प्रोडक्ट
Do Better

Do Better

Kidd CarderYouTube

0बार बजाया
0mसुना गया
0%छोड़ने की दर
Styles:african music

सुनें / पूर्वावलोकन

इन पर भी
मूल खोलेंYouTubeDeezerQobuz

I no dey do better no mean say I no go do better

You for just dey loyal if you really my brother

And you fit reconsider very soon we go dey alright

Banga

If you dey use your sense

I dey get mad ideas

And I go like if you digest am

Make you no go regret

Many problems no let man rest

Only money fit to ease my stress arh

You go still see sunset

Make you no go forget

Omo por gan to n fe bami sun

But I too get anger issue

If e no dey wetin you go do

You go fit put yourself in my shoes

No be say I dey find trouble

Only money dey munu mi dun

But if e no dey wetin you go do

I no dey do better, no mean say I no go do better

You for just dey loyal, if you really my brother

And you fit reconsider, very soon we go dey alright

I no dey do better no mean say I no go do better

You for just dey loyal if you really my brother

And you fit reconsider very soon we go dey alright

So many times I dey think go far

So many shayo but we see proper

With two girls wey go ease my mind

So many times I dey feel so sad eh eh

I no dey fight I no pass my lane

And to my Gs we dey pass ewe

From Ojota straight to Malay

Cross my lane you go pass away

Omo por gan to n fe bami sun

But I too get anger issue

If e no dey wetin you go do

You go fit put yourself in my shoes

No be say I dey find trouble

Only money dey munu mi dun

But if e no dey wetin you go do

I no dey do better no mean say I no go do better

You for just dey loyal if you really my brother

And you fit reconsider very soon we go dey alright

I no dey do better no mean say I no go do better

You for just dey loyal if you really my brother

And you fit reconsider, very soon we go dey alright

स्रोत: LRCLIB

30 दिन की गतिविधि

अभी तक कोई समान गाना नहीं

कोई श्रोता डेटा नहीं

कोई सर्वर डेटा नहीं

हाल की कोई बजाई नहीं

पहली बार देखा: Jul 8आखिरी बार बजाया: Jul 8, 07:45 PMट्रैक की लंबाई: 2:42