Beatra Logo
Beatra
प्रीमियमसुविधाएं
समर्थन
Beatra Logo
Beatra

कंपनी

  • सुविधाएं
  • के बारे में
  • ब्लॉग
  • FAQ
  • दस्तावेज़ीकरण

समुदाय

  • Beatra समुदाय
  • शीर्ष सर्वर
  • शीर्ष उपयोगकर्ता
  • शीर्ष प्लेलिस्ट
  • टॉप गाने
  • शीर्ष कलाकार
  • टॉप सारांश

उपयोगी लिंक

  • अपना बॉट
  • Beatra सारांश
  • पार्टनर
  • बॉट स्थिति
  • बॉट कमांड्स
  • प्रीमियम
  • कार्ड स्टूडियो
  • समर्थन
  • बॉट आमंत्रित करें

कानूनी

  • कानूनी
  • गोपनीयता नीति
  • सेवा की शर्तें
  • खरीद और धनवापसी नीति
  • कुकीज़

© 2026 Beatra. सर्वाधिकार सुरक्षित।

Codeshare का एक प्रोडक्ट
Case

Case

TeniYouTube

0बार बजाया
0mसुना गया
0%छोड़ने की दर
Styles:alternativerockindie rock/rock pop

सुनें / पूर्वावलोकन

इन पर भी
मूल खोलेंYouTubeDeezer

Iye hey hey huh oh oh

Dr Dolor Entertainment

Pem pem ijele bem

Pem pem ijele bem

Pem pem ijele bem

Jay Synths on the

I slap police for your case oo

I go to war for your case oo

I go to court for your case

I climb the bridge for your case oo

Enter water for your case oo

I punch the judge for your case oo

Anything you want baby get for you baby

For your case oooo elele le

for your case oo ho huh ho no

For your case oooo elele le

for your case oo ho huh ho no

Cause my papa no be Dangote

Or Adeleke but we go dey ok yea yea

But my papa no be

For my papa nobi Dangote

Or Adeleke but we go dey ok yea yea

I go go Oshodi for your case

I go slap Agbero for your case

I go call M C Oluomo

I go report all of them

I go go Oshodi for your case

I go slap Agbero for your case

I go call M C Oluomo

I go report all of them

So tell me what the hell are you waiting for

If nah to chop Indomie you go chop

If nah to soak garri you go soak

What the hell are you waiting for

If nah to fry akara you go fry

If nah to soak akamu you go soak

For your case oooo elele le

For your case oo ho huh ho no

For your case oooo elele le

For your case oo ho huh ho no

Cause my papa no be Dangote

Or Adeleke but we go dey ok yea yea

But my papa no be Dangote

Or Adeleke but we go dey ok yea yea

I go go Oshodi for your case

I go slap Agbero for your case

I go call M C Oluomo

I go report all of them

I go go Oshodi for your case

I go slap Agbero for your case

I go call M C Oluomo

I go report all of them

For your case oooo elele le

For your case oo ho huh ho no

For your case oooo elele le

For your case oo ho huh ho no

Pem pem ijele bem

Pem pem ijele bem

Pem pem ijele bem

Pem pem ijele bem

स्रोत: LRCLIB

30 दिन की गतिविधि

Eminado

Eminado

Tiwa Savage

If

If

DaVido

Jowo

Jowo

DaVido

On Top Your Matter

On Top Your Matter

Wizkid

Lie

Lie

Kizz Daniel

Girlfriend

Girlfriend

Ruger

High

High

Adekunle Gold

Caro

Caro

Wizkid

Felony

Felony

CKay

Finesse

Finesse

Pheelz

i'm a mess

i'm a mess

Omah lay

Zion

Zion

Teni

कोई श्रोता डेटा नहीं

कोई सर्वर डेटा नहीं

हाल की कोई बजाई नहीं

पहली बार देखा: Jul 8आखिरी बार बजाया: Jul 8, 06:55 PMट्रैक की लंबाई: 3:22