Beatra Logo
Beatra
PremiumFeatures
Support
Beatra Logo
Beatra

Company

  • Features
  • About
  • Blogs
  • FAQ
  • Documentation

Communities

  • Beatra Community
  • Top Servers
  • Top Users
  • Top Playlists
  • Top Songs
  • Top Artists
  • Top Summaries

Useful Links

  • Custom Bot
  • Beatra Summary
  • Partners
  • Bot Status
  • Bot Commands
  • Premium
  • Card Studio
  • Support
  • Invite

Legal

  • Legal
  • Privacy Policy
  • Terms of Service
  • Purchase & Refund Policy
  • Cookies

© 2026 Beatra. All rights reserved.

A product of Codeshare
Abule

Abule

PatorankingYouTube

1Plays
1mListened
0%Skip Rate
Styles:african music

Listen / Preview

Also on
Open originalYouTubeDeezer

Hold am tight

Hold am jeje

Fun killer fun killer

This is another story o for my mind

Make I tell you wetin happen for abule

Bout this big party inside my abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him girlfriend Shile

Ghetto girls dem dey like takasufe

So many pretty girls dey inside my mule

I just dey wonder say which kind party eh

Everything yapa everything dey

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why l hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Omoge whine am you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way to Niger Delta

Na we get am

Plenty olololo

Gyal'em nuff o ogologo

I just wan sharply take one photo

Before the baba dem tell us to go

Aaah oshe

I get many girls wey dem dey come from mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje that's why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Source: LRCLIB

30-Day Activity

Play Source

Beatra Bot
100%

No similar songs yet

No listener data

No server data

No recent plays

First Seen: Sep 3Last Played: Sep 3, 03:22 PMTrack Length: 3:19Avg. Completion: 100%